Lyrics

Taleen on da mix Oyo Oye oye eh eh oyo Badman ting yuh get that Energy better protect your energy eh Enemies but they be acting like a friend of me Ah Jealousy Is all i see Hmmmm better protect your energy Eh I got my back like a loaded truck Some niggas doing time we go show dem love People wey hold me down we go pull dem up Haters wey lose talk omo na upper cut Cos where you been dey when your bros owu dey heat If I talk nonsense Olohun na who dey breathe Everytime mo mugbele o'boy na me dey shit Steady dey give them vibe omo is a hit If no be quality vibe Oloshi shift Back then na fan yogo ati fish roll Chopping my bolli fried dodo when i hit the road Omo as you get older you go get bold Toba de wonu aye mehn you go get cold Ice cold like a polar bear Xcobar lomo tonso walahi oti pe Ibadan iwo road iyana church oti pe ehn eh Energy better protect your energy eh Enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye Jealousy Is all i see ehh Oh yeah better protect your energy ee Owo Ariwo o raa ile Gliding on my own wave on a fucking skateboard I won show the world I'm a indigene of lagos Singlet lori shokoto to ni gator Bye to my crocs later alligator Bebe lo on sare lori motion Eni o lowo diamond oma wo kpanda This life na black and white just like a Panda Live your life stress free without a scandal Iwofa lenu e le sosokuso Mo ya fi won le koma kokokuko Energy better protect your energy eh Enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye Jealousy Is all i see ehh Oh yeah better protect your energy ee Owo Ariwo o raa ile Owo Ariwo o rale yeee eh Energy better protect your energy ee ehn Enemies they be acting like a friend of me ye ye Jealousy is all i see eeh Taleen ondaMix
Writer(s): Babao Xcobar Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out