Credits
PERFORMING ARTISTS
Babao
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Babao
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Taleenbeatz
Producer
Lyrics
Taleen on da mix
Oyo
Oye oye eh eh oyo
Badman ting yuh get that
Energy better protect your energy eh
Enemies but they be acting like a friend of me
Ah
Jealousy
Is all i see
Hmmmm better protect your energy
Eh I got my back like a loaded truck
Some niggas doing time we go show dem love
People wey hold me down we go pull dem up
Haters wey lose talk omo na upper cut
Cos where you been dey when your bros owu dey heat
If I talk nonsense Olohun na who dey breathe
Everytime mo mugbele o'boy na me dey shit
Steady dey give them vibe omo is a hit
If no be quality vibe Oloshi shift
Back then na fan yogo ati fish roll
Chopping my bolli fried dodo when i hit the road
Omo as you get older you go get bold
Toba de wonu aye mehn you go get cold
Ice cold like a polar bear Xcobar lomo tonso walahi oti pe
Ibadan iwo road iyana church oti pe ehn eh
Energy better protect your energy eh
Enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye
Jealousy Is all i see ehh
Oh yeah better protect your energy ee
Owo Ariwo o raa ile
Gliding on my own wave on a fucking skateboard
I won show the world I'm a indigene of lagos
Singlet lori shokoto to ni gator
Bye to my crocs later alligator
Bebe lo on sare lori motion
Eni o lowo diamond oma wo kpanda
This life na black and white just like a Panda
Live your life stress free without a scandal
Iwofa lenu e le sosokuso
Mo ya fi won le koma kokokuko
Energy better protect your energy eh
Enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye
Jealousy Is all i see ehh
Oh yeah better protect your energy ee
Owo Ariwo o raa ile
Owo Ariwo o rale yeee eh
Energy better protect your energy ee ehn
Enemies they be acting like a friend of me ye ye
Jealousy is all i see eeh
Taleen ondaMix
Writer(s): Babao Xcobar
Lyrics powered by www.musixmatch.com