Credits

PERFORMING ARTISTS
Korede Bello
Korede Bello
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Korede Bello
Korede Bello
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Korede Bello
Korede Bello
Producer
Daniel Eze p/k/a Drey
Daniel Eze p/k/a Drey
Producer

Lyrics

I reminisce On my way to the top Many stairs Back in the day when I had many friends But twenty friends no go fit to play for twenty years Many tears I don fight Overcome many fears But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence Ohh Because the things wey life go teach you Dem no dey read am for book Dem no dey go teach am for school I say the things wey life go teach you Dem no dey read am for book Dem no dey go teach am for school It's the way life goes It's the way life goes People come and go Stand on your ten toes It's the way life goes It's the way life goes Friends turn to foes Even family can be your rival Before you go Before you start to go for dough Know say money come money go And money follow with the followers Ogbeni know People rise people fall So live your life on the low Some people just dey lie for their followers Things wey life go teach you Dem no dey read am for book Dem no dey go teach am for school I say the things wey life go teach you Dem no dey read am for book Dem no dey go teach am for school It's the way life goes It's the way life goes People come and go Stand on your ten toes It's the way life goes It's the way life goes Friends turn to foes Even family can be your rival
Writer(s): Timothy Aluku, Daniel Eze, Chijioke Uwaegbute Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out