Lyrics

Boi Chase yeah yeh oh Berri Ti-ti-ga ga YO X (YO X) I don come with another one Me I no get beef with nobody I put my mind on my money Bad Energy far from me Yeah yeah yeah And anybody wey come to dey follow me Gas know say e no go reach I no dey fight anybody see Yeah yeah yeah I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no 'gret (regret) Na the money dey my mind, Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no 'gret (regret) Na the money dey my mind As e be Na the money be my fantasy So make nobody pressure me Make nobody bother me Yeah Yeah Yeah Many jealous me Bad belle wan dey hinder me But me I no get beefing with nobody I put my mind on my money My money I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I pepper Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no 'gret (regret) Na the money dey my mind, Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no 'gret (regret) Na the money dey my mind
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out