Lyrics

(Yo Dips) Say Àjọjẹ, ajọjẹ (yea), ajọjẹ Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ Àjọjẹ lo laye, chop make I chop o No one knows today na It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ Àjọjẹ, ajọjẹ (yea), ajọjẹ Àjọjẹ, ajọjẹ, ajọjẹ lo laye, chop make I chop o No one knows today It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ Me no dey see nothing or nobody 'cause oju ti di No dey show pattern, Ọga Ade, ewo gan-an ni gẹgẹti? Say picker die, maka why? (Maka why?) You want to tell story, you go kpai Ge ki n ge, ma ge ju mi lọ Wahala, I no like wahala, rara o The eye wey I take to dey hustle na hin you want to chop (o fẹ joju aye) Say the eye wey I take to dey hustle na hin you want to chop (o fẹ joju aye) Instead ko gba mi, instead ko gba mi Ni o pay mem, ká jọ pin 50/50 Aye ti mo fẹ jẹ gan-gan ni lavida loca Me giving them international-local You know say money pass money, my nigga Owo loader yatọ s'owo picker, ah Me no dey see nothing or nobody 'cause oju ti di No dey show pattern, Ọga Ade, ewo gan-an ni gẹgẹti? Àjọjẹ (Yo-), ajọjẹ (yea), ajọjẹ Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ Àjọjẹ lo laye, chop make I chop o No one knows today na It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ Àjọjẹ o, ajọjẹ, ajọjẹ lo laye, chop make I chop o No one knows today, ah It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ Hello bro (hello bro) How far, wetin dey sup? Since morning, I never see any update Hmm, that picker wey go pick E be like sey he don die (ehn, wetin you talk?) Hey, sorry RIP Hope e no affect my own money sha (Yo Dips!)
Writer(s): Olawale Adibe, Balogun Oluwakayode Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out