Lyrics

Today today today I'll make ur body testify mo gbé o Jay Jayteazer baby ohh (A L V on the beat) Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Sweat like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Shake like hmmm (yeah) Girl dem shuga I am a soldier with the biggest luga She wan dey chop my buka She wan chop all my mula join Ride in my bima No Cinderella your boyfriend cant do that (never) In the night time I am brutal (gangsta) Baby if u spread I go put am Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Sweat like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Shake like hmmm Today today today I make your body testify mo gbé o I make your body testify mo gbé o I make your body catchi fire She wanna tingalinlin on my bed I'll make your body ring ring till your battery dead Tonight I wanna activate your groove You looking like a snack I don't mean to be rude And I overrule, any vagabond wey dey form jarule Your bum bum bigger than my estate So no dey demo baby come make I demonstrate yeah Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Sweat like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Gimme that love wey dey taste like hmmm Girl make it drop make it shake like hmmm Shake like hmmm (How many drinks on the table) (Not enough! Bring more brrrp) (Bring more) Today today today I make your body testify mo gbé o I make your body testify mo gbé o I make your body catchi fire Je m'appelle Jayteazer Bad girl pleaser Giving dem ease anytime dey under pressure Pelle Jayteazer Bad girl pleaser Giving dem... anytime dey under pressure
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out