Music Video

My Baby
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
JayTime
JayTime
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Abiola James
Joshua Abiola James
Composer

Lyrics

says na Say Say na say nanana Ah ah ha Awesome Fine baby See e don tail wey I wan tell you say I like you I nono wetin make man liver de cut o Nwa baby See e don tail wen I wan tell you say I want you Cuz na you wen my hearty dey blow siren for Gimme your love And I no go do you wrong o I swear to God no go play you like ninetendo Cus na you girl wey dey make me singing the song o Wooow oooh ooh Gimme your love And I no go do you wrong o I swear to God no go play you like ninetendo Cus na you girl wey dey make mi singing the song o Girl I no go lie for you You fill my heart with joy I need you in my life Would you be my wife Girl I no go lie for you You fill my heart with joy I need you in my life Would you be my wife My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh Girl na you wey komplete me Nothing wey dem tell me You the one I'm wanting sha Cuz you gimme good feeling Sexual healing Loving this your loving pa Girl na you wey komplete me Nothing wey dem tell me You the one I'm wanting sha Cuz you gimme good feeling Sexual healing Loving this your loving pa Gimme your love And I no go do you wrong o I swear to God no go play you like ninetendo Cus na you girl wey dey make me singing the song o Wooow oooh ooh Gimme your love And I no go do you wrong o I swear to God no go play you like ninetendo Cus na you girl wey dey make me singing the song o Girl I no go lie for you You fill my heart with joy I need you in my life Would you be my wife Girl I no go lie for you You fill my heart with joy I need you in my life Would you be my wife My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh My baby o Odoh Sweetvibe
Writer(s): Joshua Abiola James Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out