Credits
PERFORMING ARTISTS
JayTime
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Abiola James
Composer
Lyrics
says na Say
Say na say nanana
Ah ah ha
Awesome
Fine baby
See e don tail wey I wan tell you say I like you
I nono wetin make man liver de cut o
Nwa baby
See e don tail wen I wan tell you say I want you
Cuz na you wen my hearty dey blow siren for
Gimme your love
And I no go do you wrong o
I swear to God no go play you like ninetendo
Cus na you girl wey dey make me singing the song o
Wooow oooh ooh
Gimme your love
And I no go do you wrong o
I swear to God no go play you like ninetendo
Cus na you girl wey dey make mi singing the song o
Girl I no go lie for you You fill my heart with joy
I need you in my life
Would you be my wife
Girl I no go lie for you You fill my heart with joy
I need you in my life
Would you be my wife
My baby o
Odoh
My baby o
Odoh
My baby o
Odoh
My baby o
Odoh
Girl na you wey komplete me
Nothing wey dem tell me
You the one I'm wanting sha
Cuz you gimme good feeling
Sexual healing
Loving this your loving pa

Sweetvibe
Writer(s): Joshua Abiola James
Lyrics powered by www.musixmatch.com