Lyrics

Veecii Make you no waste my time Cause me I no dey laugh with you I dey vex I dey think If you reason wetin I reason You fit to go crazy You fit wan chock person Na why I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life Tell me what to do Cause I dey para I no get e clue Life e dey do Kerewa zulezo comfortable And that's why we crew Make we dey dance galala skelewu Me I dey find my way I no dey snooze Man still dey hustle Man still dey pray Because I wan make my money anyway Make you no waste my time Cause me I no dey laugh with you I dey vex I dey think If you reason wetin I reason You fit to go crazy You fit wan chock person Na why I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life My lane, make I just dey my lane I dey Where dem dey pop champagne dorime As we Dey pop am e plenty gan ni Miracle no dey tire jesus cause e dey for body Make you no waste my time Cause me I no dey laugh with you I dey vex I dey think If you reason wetin I reason You fit to go go crazy You fit wan chock person Na why I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life I dey gazo Na why I dey do wetin I like I no dey mess up So no come dey man over my life Make you no waste my time Cause me I no dey laugh with you I dey vex I dey think If you reason wetin I reason You fit to go go crazy You fit wan chock person
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out