Credits
PERFORMING ARTISTS
Veecii
Performer
Laura Ehioghiren
Performer
E-series
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Ukor
Songwriter
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Songwriter
Laura Ehioghiren
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Veecii
Producer
Lyrics
All over me
All over me
E be your love controlling me
Keeping your eyes watching over me
All over me
All over me
E be your love controlling me
You never let a bad man cover me oh no oh no
I kukuma no know wetin to talk e again
See as you take all my doubts away
What am I to say God
Yeh yeh
I dey form hard guy but I no fit bring that vibe your way
Them no dey form for helper wey wan give you your pay
Oh nuh nuh nuh buh
Cause I be nothing without you
All around the world
Lord there is none
Wen fit cover me no
Lord I no fit lie for you
Cause I be nothing without you
All around the world
Lord there is none
Wen fit cover me
Yeh yeh yeh
All over me
All over me
E be your love controlling me
Keeping your eyes watching over me
All over me
All over me
E be your love controlling me
You never let a bad man cover me
Ehiooooooo yeh
You bring me life, you bring me life all over my body o
And even when a bad man comes I know you'll fight for me eyy
Even when night dey come you go light am up for me
So You know that words no fit explain Your love for me
Ride with me
See as my saviour die for me
Expensive Price e be
You dey cover me oh
My father dey ride with me
My saviour die for me
This kind love I never see
You dey cover me oh
All over me
All over me
E be your love controlling me
Keeping your eyes watching over me
All over me
All over me
E be your love controlling me
You never let a bad man cover me
All over me
All over me
E be your love controlling me
Keeping your eyes watching over me
All over me
All over me
E be your love controlling me
You never let a bad man cover me
Writer(s): Emmanuel Udogadi Chukwuka, Laura Ehioghiren, Victor Ukor
Lyrics powered by www.musixmatch.com