Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Rord kelly
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anih Elijah
Songwriter
Lyrics
Onwero
Woh
Shey I resemble korede bello
Who you go compare me with na pharaoh
I'm a bad boy
I get doings
Buh when money no Dey I Dey mellow
Baby please can you do me Favour
I wan kolobi I want to nyuo
My sweet melanin you go leave the baby so that your mum go come omugwo
Mmhuuu
You know say I get doings
Apart from that I get rubies
I be musician I no Dey act movies
Anglican I no be Methodist
I Dey for Dey house Dey take my cannabis
Claro tatata Dey look my enemies
Tell them Very soon I go buy my Mercedes
Them Dey fear me cos na me be there genesis
My AC Dey for 16
Why you come with Amiri Jean
Na hin be whahala no fit proceed
Lie for my bed get up from seat
My AC Dey for 16
Why you come with Amiri Jean
Na hin be whahala no fit proceed
Lie for my bed get up from seat
Charly tell your guys
I got goods and machandise
And fine fine girls dem Dey my side
Any bad vibe I Dey cast and bind
Kele wey good we dey hold am tight
Give am 1k dolls to come my side
But as she come her cloth tight
See me see gobe and I off my light
You know say I get doings
Apart from that I get rubies
I be musician I no Dey act movies
Anglican I no be Methodist
I Dey for Dey house Dey take my cannabis
Claro tatata Dey look my enemies
Tell them Very soon I go buy my Mercedes
Them Dey fear me cos na me be there genesis
My AC Dey for 16
Why you come with Amiri Jean
Na hin be whahala no fit proceed
Lie for my bed get up from seat
My AC Dey for 16
Why you come with Amiri Jean
Na hin be whahala no fit proceed
Lie for my bed get up from seat
Writer(s): Anih Elijah, David Ogunniyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com