Top Songs By Holy Ticee
Credits
PERFORMING ARTISTS
Holy Ticee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
HOL!
Composer
Lyrics
Lost boy
Wa
Shey You think say e easy make Omoluwabi ko da omo aye?
Emu ose na why i still dey hustle for money
I know wenti I dey face
I know wenti I dey see
Hustle lati pay
Tori family dey
You think I don come this far to come give up
Way be say our family na me be their Jesus
Pada Wale! anuty ki le tun so?
NGUG for life sorry we no dey give up
Sege ni we no dey see?
Because we no dey sleep
Asa US, UK titi de Germany
You think say iyabode go soon call make I no pick up
Sorry iyabode no be this bode you train up
Oro si por ninu iwe kobo
Why don't you wait and stream my own next song
Na now you you go know say I be the lost boy
Yea you go know say I'm still the lost boy
Writer(s): Holy Ticee
Lyrics powered by www.musixmatch.com