Credits

PERFORMING ARTISTS
Holy Ticee
Holy Ticee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
HOL!
HOL!
Composer

Lyrics

Lost boy Wa Shey You think say e easy make Omoluwabi ko da omo aye? Emu ose na why i still dey hustle for money I know wenti I dey face I know wenti I dey see Hustle lati pay Tori family dey You think I don come this far to come give up Way be say our family na me be their Jesus Pada Wale! anuty ki le tun so? NGUG for life sorry we no dey give up Sege ni we no dey see? Because we no dey sleep Asa US, UK titi de Germany You think say iyabode go soon call make I no pick up Sorry iyabode no be this bode you train up Oro si por ninu iwe kobo Why don't you wait and stream my own next song Na now you you go know say I be the lost boy Yea you go know say I'm still the lost boy
Writer(s): Holy Ticee Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out