Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hvntar
Hvntar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peter Oche
Peter Oche
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Olaniyan Leke
Olaniyan Leke
Producer

Lyrics

Ouch Dance okp'iholo She wanna dance wanna dance okp'iholo Folake wanna dance okpi'holo She wanna dance wanna dance okp'holo Your body dey confuse my thinking e And E dey draw me nearer draw me nearer You be my favourite of all of dem no dey think am Do re mi Faso lati do na the way I dey sing am Na the way i dey sing am She dey Give me fever Abegi Gimme sweater Lo ah lo Oh Baby sho ma jo baby shaky shaky bam bam No come dey form like commando Ileke ni jo ah jo My baby sho ma jo Shaky shaky shaky bum bum With this your biggy overload Oh ah oh ah oh ah For your waist I wan believe Oh ah oh ah oh ah Ileke dey cure my disease Oh ah oh ah oh ah Na your waist I wan believe oh E dey givee me relief oh Kini wan so Who be the baga wey come dey yarn dust Hello, Folake wassup? Me and guys don wait for bus stop All my ladies fashionista Chopping my money o Be my miss and I'm your mr Make we spend money She dey Give me fever Abegi Gimme sweater Lo ah lo Oh Baby sho ma jo baby shaky shaky bam bam No come dey form like commando Ileke ni jo ah jo My baby sho ma jo Shaky shaky shaky bum bum With this your biggy overload Oh ah oh ah oh ah For your waist I wan believe Oh ah oh ah oh ah Ileke dey cure my disease Oh ah oh ah oh ah Na your waist I wan believe oh E dey givee me relief oh
Writer(s): Peter Oche Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out