Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Peter Oche
Peter Oche
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LEKEONTHEBEAT
LEKEONTHEBEAT
Producer
Nakedmix
Nakedmix
Mixing Engineer
Prestige
Prestige
Recording Engineer

Lyrics

You go finish me with things under your kimono arewa It's raining more than ever, stand under my umbrella Dutty dutty love is what i need oh my Annabella Raise my antenna, i might just give you my chedar Naughty naughty you Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Naughty naughty you Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Naughty naughty you For this love, we go bloody a covenant Me no too trust those boys wey dey follow your container And you know, zanzan tartoo ava I be your freedom fighter oh oh mandela ah ah Softly (e softly) Do am softly (ikebe e softly) Medicine quench my misery Dem call you bad come and injure me Softly (e softly) Do am softly (ikebe e softly) Medicine quench my misery Dem call you bad come and injure me You go finish me with things under your kimono arewa It's raining more than ever, stand under my umbrella Dutty dutty love is what i need oh my Annabella Raise my antenna, i might just give you my chedar Naughty naughty you Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Naughty naughty you Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Naughty naughty you Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Sisi sisi o Eldar
Writer(s): Peter Oche Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out