Lyrics

Never going down so I taka No go whine state make we no go japa Dem no know for house say I Dey smoke kana Na the fame I Dey chase make e better Got no time to Dey beef o I no fit count many times timo kako Know am standing on my ten toes Got so many Brother to feed so me no stay fold Jah no go put my matter for later Broke boy babe na rich man still go knack am Imagination want to kill me Shout-out to those people wey Dey do like dem no see me Ibitima de momadebe So no go Dey play me like pele Shode mo wipe aye yiii fele Ofele ofele Cus ibitima de momadebe So no go Dey play me like pele Shode mo wipe aye yiii fele Ofele ofele Mr commander Life no be so use your medula Anulori gba shey you remember Enjoyment no Dey last o forever Just to meet up U go suffer before u link up o Ofe bawon jaye ninu Qulux o Money no be problem shey you fit bath soap If I get problem shey you fit withstand am Abi shey fit to solve am Abi shey u ignore am Omo na me go delete am Masun it is 12:30 Work very hard give it energy Anything wey I do it is not faking Hmm omoh stop playing Stop playing yeh yeh Cus ibitima de momadebe So no go Dey play me like pele Shode mo wipe aye yiii fele Ofele ofele Cus ibitima de momadebe Soo no go Dey play me like pele Shode mo wipe aye yiii fele Ofele ofele
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out