Lyrics
Lagos city
Wetin be that we never see for lagos city
It is a busy city (busy city yeah)
Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh)
Monday night for obi's house
Tomorrow morning nah work oh
Everyday for the raba
Na wetin u want make we chop oh
Traffic nah normal
We go still reach location
Dem say money no dey for lagos
But money steady dey burn
Dem go call ashawo
Spray money oh
Shayo oh
Till dem eye dirty
I call korede
Where u dey?
Say make we link for jakande
Enter korope, on a Saturday
But traffic dey
Conductor wey my change
The next thing I see nah ekelebe oh
Young man give me your phone
Officer wetin I do?
Lagos city
Wetin be that we never see for lagos city
It is a busy city (busy city yeah)
Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh)
I don tie my shoe lace
Day don break oh
Man suppose to work oh
I run my own race
I no like to talk oh
Just put in the work oh
I find true love for lagos tire ya, I reach okokomiko
Na so so good girls with ashawo vibes oh
Today na Mike, tomorrow na Tyson
Na so them break my heart
Up and down
Oh my God
See gobe o
I call korede
Where you dey?
Say make we link for jakande
Enter korope, on a Saturday
But traffic dey
Conductor wey my change
The next thing I see nah ekelebe oh
Young man give me your phone
Officer wetin I do?
Lagos city
Wetin be that we never see for lagos city
It is a busy city (busy city yeah)
Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com