Lyrics

Shab! (shab, shab, shab) Shab! (shab, shab) Shabalistacal! Yeah Me i never chase Stack up the cheques cos me I wan gbess Whole lot of shit wey me I don face If you talking too much omo me I don fade (fade, fade, fade) Keep it real no faking Know we going for the money as we waking Only dollar be the paper that I'm chasing Blaze up so nothing fit to faze me Way I move nobody ah fi know Only Man I fear is up above Don't like you so I'll be on my own Girl dem plenty calling my phone Turn by turn you know as e dey go Jennifer, Titi, and Chinelo 1, 2, 3, that's how the thing go No need for the plenty talking (plenty talking) Do your thing make you keep on working (keep on working) Everyday we dey find the earnings (find the earnings) Thank God I no send no person (send no person oh-oh) No need for the plenty talking (plenty talking) Do your thing make you keep on working (keep on working) No need for the plenty talking (plenty talking) No need for the plenty talking (plenty talking oh-oh) What I give supernatural feeling Girl dem, them be feeling my rhythm Every day of my life, I must to survive I must to control all of my feelings It's a cold world outside my killy You go see things, but know you gon kill it Gon' kill it Never ever talk when you know you don't mean it (no-oh) Way I move nobody ah fi know Only Man I fear is up above Don't like you so I'll be on my own Girl dem plenty calling my phone Turn by turn you know as e dey go Jennifer, Titi and Chinelo 1, 2, 3, that's how the thing go No need for the plenty talking (plenty talking) Do your thing make you keep on working (keep on working) Everyday we dey find the earnings (find the earnings) Thank God I no send no person (send no person oh-oh) No need for the plenty talking (plenty talking) Do your thing make you keep on working (keep on working) No need for the plenty talking (plenty talking) No need for the plenty talking (plenty talking oh-oh) Shab! (shab, shab) Shab! (shab) Shabalistacal!
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Oluwakayode Oyetoro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out