Listen to Better (feat. Badboyjosy) by Leezburg

Better (feat. Badboyjosy)

Leezburg

Afro-Beat

33 Shazams

Music Video

Better (feat. Badboyjosy)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
adeshina ibrahim
adeshina ibrahim
Songwriter
Unongo Joseph
Unongo Joseph
Songwriter

Lyrics

Ah-hiya-eh, otitò lójo meta When the money enters them no answer As I pray make e be for me e go be for you (Zek Sound) Aje e go be for you Ah-hiya-eh, otitò lójo meta When the money enter them no answer (yo, it's Josy) As I pray make e be for me e go be for you (it's Leezburg on this one again) Aje e go be for you I wanna be in the best life Make I dey trending, reach the next life Be with the good, not Delilah I dey pray make I go far Make all my song dem dey top chart, whoa-whoa Make I leave this life better Treat family wella Everybody around me jubilate in good weathers Me no want failures (wetin you go do?) Me I wan dey in that mood When I start to groove Make my people dey ask me say Leezie, where you go (Leezie, where you go?) Say e don tay you post (they say e don tay you post) It's Josy I'll be in my thoughts and I'll be thinking (thinking) Sometimes imagination go wan kill me (kill me) 'Cause when the money go begin dey come And I con begin dey ball, all the shawties go wan date me (date me) Yes sir, yes sir, na so dem go dey answer When I dey pull up in the place with my Beamer Dressed in black and I polish my Cortina Dey waka with my squad and my team with my bouncer Na why I dey grind, I dey put in the work So that if at all maybe funds go fit drop Na money I dey find, I no care if I no top Make I dey see the ones wey my family go chop (whoa-whoa) Make I leave this life better Treat family wella Everybody around me jubilate in good weathers Me no want failures (wetin you go do?) Me I wan dey in that mood When I start to groove Make my people dey ask me say Leezie, where you go (Leezie, where you go?) Say e don tay you post (they say e don tay you post) Make I leave this life better Treat family wella Everybody around me jubilate in good weathers Me no want failures (wetin you go do?) Me I wan dey in that mood When I start to groove Make my people dey ask me say Leezie, where you go (Leezie, where you go?) Say e don tay you post (they say e don tay you post) Ah-hiya-eh, otitò lójo meta When the money enter them no answer As I pray make e be for me e go be for you Aje e go be for you Ah-hiya-eh, otitò lójo meta When the money enter them no answer As I pray make e be for me e go be for you Aje e go be for you (Zek Sound)
Writer(s): Adeshina Ibrahim, Unongo Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out