Lyrics

Seek sound It's leezburg on this one again Badbwoiblinks Omo Iyami back to the matter Feeling like odumo but no kala Been on the street for my mama I must make all this mulla Yeh yeh Me self wan turn big man me wan bubble Be so big ka'won arayè lema google 2019 lost dad e no funny Been struggling I dey grind for this money No fit to sleep fa la la la Na till when the dolls enter Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Me I don too waka waka just to chase all this mulla Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Say Shey you know this hustle na relay Eni tiko hustle lomà late oh If me and you get issue Broda I no dey fear you Na my own hustle I dey face oh Gotta work from Monday to Sunday Omopè osherey and then the money no con dey But I still gotta put in work Cause I no want to chill with slut I wan chill with boss No fit to sleep fa la la la Na till when the dolls enter Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Me I don too waka waka just to chase all this mulla Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard No fit to sleep fa la la la Na till when the dolls enter Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Me I don too waka waka just to chase all this mulla Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Shebi they say God's time Is the best Have been grinding and working I never see the check I was 7 when I wan start to make money And many ways wey boy go take make the money but no wan regret Gotta work from Monday to Sunday Grinding nonstop still waiting for the payday Money no enter boy dey para No cloth to wear for Salah But the boy still believe say him go hammer I'm the first gotta chest Billings plenty for neck Dey see a lot but na who I go tell say Na money matter dem dey text But me I no dey fear I gotta put in work to make this end Yeah First in class I'm intelligent I got it here But if you no get money no be evidence Just a fact it making sense If you be bad energy oya all of una come leave here Mama want the boy to be a minister But the boy choose to be a superstar Always running from sinister Make the money enter ko gara Kosowo lowo kosi baby When the money enter them go want to kolòbi I want money, ego Make e no fail oh When e drop Biko nyem ego No fit to sleep fa la la la Na till when the dolls enter Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Me I don too waka waka just to chase all this mulla Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard No fit to sleep fa la la la Na till when the dolls enter Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Me I don too waka waka just to chase all this mulla Some people their case is judgemental Back to sender fun awon haters If e no enter we go hard Omo Iyami back to the matter Feeling like odumo but no kala Been on the street for my mama I must make all this muller Yeh yeh Seek sound
Writer(s): Adeshina Ibrahim, Michael Benedict Jazz Vibes Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out