Lyrics

All these girls wanna take me away But I swear dem no go see my face Cause I know say na you be the one wey I wan dey see on top my bed Even if dem turn giveaway Omo man go still runaway Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top my head oh What am I trying to say If you leave me na craze I no fit concentrate Without you in my space Many guys for your page Like say na giveaway I just wan see your face Come hypnotize me Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Don't let me down oh-oh-oh-oh, Onome oh Daughter of Jezebel Make you love me as I dey I don see hell on earth Please don't maximize my pain No let my love for you Make me look like a fool Reason for existing Na to make your heart my room So if I come your way Make you no run away I just wan see your face Come hypnotize me Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Don't let me down oh-oh-oh-oh, Onome iyo Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh Don't let me down oh-oh
Writer(s): Samuel Olubodun, Marvelous Ebhodaghe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out