Listen to Don't Let Me Down by Marvel

Don't Let Me Down

Marvel

World

348,630 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Marvelous Miracle Ebhodaghe
Marvelous Miracle Ebhodaghe
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvel
Marvel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spromson
Spromson
Producer

Lyrics

Don't let me down Don't let me down All these girls wanna take me away But I swear dem no go see my face 'Cause I know say na you be the one Wey I wan dey see on top my bed Even if dem turn giveaway Omo, man go still runaway 'Cause I know say na you be the one Wey dey cool the fire on top my head o What am I trying to say If you leave me, na craze I no fit concentrate Without you in my space Many guys for your page Like say na giveaway I just wan see your face Come hypnotize me Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down (Don't let me down, oh-oh-oh-oh) (Onome o) Daughter of Jezebel Make you love me as I dey I don see hell on earth Please don't maximize my pain No let my love for you Make me look like a fool Reason for existing Na to make your heart my room So if I come your way Make you no run away I just wan see your face Come hypnotize me Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down Onome, don't let me down, don't let me down (Don't let me down, oh-oh-oh-oh) (Onome o) Don't let me down, oh-oh Don't let me down, oh-ah Don't let me down, oh-oh Don't let me down, oh-ah Don't let me down, oh-oh Don't let me down, oh-ah Don't let me down, oh-oh Don't let me down, oh-ah Don't let me down, oh-oh Don't let me down, oh-ah Don't let me down, oh Oxygen Mix
Writer(s): Samuel Olubodun, Marvelous Ebhodaghe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out