Music Video

I Bad
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frankeyz
Frankeyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Franklin Aigboje Adoga
Franklin Aigboje Adoga
Songwriter
Adeyemi Damola
Adeyemi Damola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Damie
Damie
Producer

Lyrics

I bad I bad I bad,you must know I carry am for head like Ghana must go Na why me I dey jeje I dey like tiptoe So your bad belle no go stop my flow The morning and the nights when I'm on the road Only thing for my mind na my time to blow Go ask about me for schools wey I go Dey go tell you one thing Dey go tell you sey I bad I bad I bad I bad I bad I bad Bad bad bad I bad(oh-oh) Bad gan When I got no chaser in my Hennessy I've been going mad and there's no remedy Look at my demeanor tell the ecstasy (Woah) Tension Like when the Israelites,they crossed the seas Na yimu yimu wey dey cause disease If it's not the money don't disturb me please(oh no) (Don't disturb me) Cos I got one thing on my mind And I,I Want you to know it's not a lie That I,I Been doing this sh*t all my life Only the realest will survive It's only a matter of time And I ain't got the time so let me leave this in your mind So you know me bad bad bad I bad I bad I bad,you must know I carry am for head like Ghana must go Na why me I dey jeje I dey like tiptoe So your bad belle no go stop my flow The morning and the nights when I'm on the road Only thing for my mind na my time to blow Go ask about me for schools wey I Dey go tell you one thing Dey go tell you sey I bad Bad
Writer(s): Adeyemi Damola, Franklin Aigboje Adoga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out