Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frankeyz
Frankeyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Franklin Aigboje Adoga
Franklin Aigboje Adoga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Frankeyz
Frankeyz
Producer

Lyrics

Can't give up now(no no no no) And all the time that we put into this no go go in vain Wey mi cup now? Pour small Na the thing I go take wey go fit to dey cure the pains Baby,I'm just human And I'm made of flesh and bone How its all gonna turn out As you see me I no know Everything go dey steadfast They go know sey boy don show No time for the red light You no go see me for go slow Plenty money omo dat kind tin(kind tin) Not the money like mike tyson (tyson) Na 2016 wey dem baptize me Nothing wey go fit to entice me Fighting all the battles wey dey try fight me On God! Any temptation wey try tight me Shey you hear the time wey dem baptize me Dat kind tin Plenty money(omo) Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin(plenty money omo) Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin In a mansion so far away Make nobody carry me play o Everybody no be the same o This my party no be today Right and the left Touring the world with my guys and my girls Now them rush me Tell them gently Cos they love me Skatta gonna make you wanna party for a long time o Baby,I'm just human And I'm made of flesh and bone How its all gonna turn out As you see me I no know Everything go dey steadfast They go know sey boy don show No time for the red light You no go see me for go slow Plenty money omo dat kind tin(kind tin) Not the money like mike tyson (tyson) Na 2016 wey dem baptize me Nothing wey go fit to entice me Fighting all the battles wey dey try fight me On God! Any temptation wey try tight me Shey you hear the time wey dem baptize me Dat kind tin Plenty money(omo) Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin(plenty money omo) Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin Dat kind tin,kind tin
Writer(s): Franklin Aigboje Adoga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out