Lyrics

Freshy lele Nize play no games yo Isce on the beat yeh yeh Shiii Excuse me please don't you forget We blow tress to just ease the stress You finna be the victim Againnnn. You better use your head and use your sense Hard times is hard to forget I will never fail i will not regret Life is a college I'm passing my test With my pen and voice to your ears! I could have bank on it, But man wan to win The country useless self dem no send degree In anything you do must involve money So buckle up come online make you no dey sleep Omo shey you know Reality no be flim trick Freshy lele say I be OG Naso dem take staple fish for my BC The matter long but I go talk am for my story With all the blessings and the lessons No go lie na the street wey dey motivate me Mo shey gen ci No be jonzing I be OG My pen sick gat me feeling like buju benson Ekwensu, dem want put sand sand for my soup Ahh I no be jue, forgiveness is a sin so do like I do, i do i do Ekwensu, dem want put sand sand for my soup Ahh but I no be jue, forgiveness is a sin so do as I do, i do I do Utopka ko tin kololo, Utopka ko tin kololo Aduka adu kololo, Adu adu adu I could have bank on it, But man wan to win The country useless self dem no send degree In anything you do must involve money So buckle up come online make you no dey sleep I could have bank on it, But man wan to win The country useless self dem no send degree In anything you do must involve money So buckle up come online make you no dey sleep Bad man I dey on codine diet I just dey keep quiet Talo fokasi be Before you kick bucket 20 ref for for pocket Dey my daily budget Dem go say freshy lele egbe won debe I dey on codine diet I just dey keep quiet Talo fokasi be Before you kick bucket 20 ref for for pocket Dey my daily budget Dem go say freshy lele egbe won debe With all the blessings and the lessons No go lie na the street wey dey motivate me Mo shey gen ci No be jonzing I be OG My pen sick gat me feeling like buju benson Benson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out