Lyrics

Nize play no games yo Shebiratata Isce on the beat yeh How many times I don sing about things wey dey worry me Oh lord pls come down and safe me from my enemies Bad days are gone I no want make badman dey worry me And I dey pray for all my friends and my family I'm a not fucking civilian! Son of the lord money turn me to sinner Inno want things wey go kill my ginger Pass my the spark Inno send any bastard Sesami ganja I keep on chasing bag VVS patek for my side bag I no like dey talk cuz kpa Dem wan run my race na kilometer Ofe ba mi sa,Haters dey reserve If nobe money matter then is a red flag Shey stupidity, you go chop slap Men mouts full ground with camo flag I'm a blood of a soja man Came through looking dapper Let's do it tapper tapper Blood on the dance shaba shaba If you do anyhow kutu mah bura uba ka Any song I drop go download it is a banger Uhmm, Make I kill verse two Shine my teeth no be twenty two Just because say I play with you No mean say you don see mumu How many times I don sing about things wey dey worry me Oh lord pls come down and safe me from my enemies Bad days are gone I no want make badman dey worry me And I dey pray for all my friends and my family No danger For money matter ago fight like rangers Eworiwo I don set my compass! Congratulations I'm moving fast Higher higher higher Cross overseas I go cross many bother Music weapon ino fear any bastard Hating on me I go cus you disaster Feeling depressed I go call on my dealer My dealer bami gbe realser Jombo when blow sativa Shakira oh shakira Two drag fito ginger my liver Uhmm e lele ohh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out