Top Songs By Freshmoney
Credits
PERFORMING ARTISTS
Freshmoney
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Umar Jafar
Songwriter
Lyrics
Nize play no games yo
Shebiratata
Isce on the beat yeh
How many times I don sing about things wey dey worry me
Oh lord pls come down and safe me from my enemies
Bad days are gone I no want make badman dey worry me
And I dey pray for all my friends and my family
I'm a not fucking civilian!
Son of the lord money turn me to sinner
Inno want things wey go kill my ginger
Pass my the spark Inno send any bastard
Sesami ganja
I keep on chasing bag
VVS patek for my side bag
I no like dey talk cuz kpa
Dem wan run my race na kilometer
Ofe ba mi sa,Haters dey reserve
If nobe money matter then is a red flag
Shey stupidity, you go chop slap
Men mouts full ground with camo flag
I'm a blood of a soja man
Came through looking dapper
Let's do it tapper tapper
Blood on the dance shaba shaba
If you do anyhow kutu mah bura uba ka
Any song I drop go download it is a banger
Uhmm, Make I kill verse two
Shine my teeth no be twenty two
Just because say I play with you
No mean say you don see mumu
How many times I don sing about things wey dey worry me
Oh lord pls come down and safe me from my enemies
Bad days are gone I no want make badman dey worry me
And I dey pray for all my friends and my family
No danger
For money matter ago fight like rangers
Eworiwo I don set my compass!
Congratulations I'm moving fast
Higher higher higher
Cross overseas I go cross many bother
Music weapon ino fear any bastard
Hating on me I go cus you disaster
Feeling depressed I go call on my dealer
My dealer bami gbe realser
Jombo when blow sativa
Shakira oh shakira
Two drag fito ginger my liver
Uhmm e lele ohh
Lyrics powered by www.musixmatch.com