Lyrics

Dj skipit came with the banger The banger E yeah eh Ogbee For so many reason Moec on this one oo yeah I wan Dey where money Dey I wan Dey where money Dey Me no come here to play Say me no look uche face Run my life like relay Moving fast with geng I'm Never gonna bother them I'm Never gonna bother them Cause I'm out in a Benz I could make you ur girl Bend 5k in my amiri For so many reason Man Dey find the cheese When we out we make it lit Kpo your friends I pay the bills yeah For so many reason Man Dey find the cheese When we outside we make it lit Kpo your friends I pay the bills yeah When we out we make it lit For so many reason When we outside we make it lit Ogbee Anu gbana taa tomorrow bu nta One day boy boy ga aburukwa oga Road clear Mna e move with sure compass All I want is to multiply my numbers Double it Double it Ka umu ejima Jukwa undertaker Abulo Mua esika Yem yem yem yem chance Laughing Laughing to the bank Ịfe ịfe nwokwe bu na isi Erika Jeriq Ofu mba ji ana eme offload Loader active Delivering on code Winning bu the only option in my zone Big bag alert to all my bro Ịnwe mmeri bukwa nke anyi na mbido Balling balling ka onye no na sansilo Lifestyle boy Ana emiri'm ka video Check the receipt Nwanne oburo audio Ogbe I wan Dey where money Dey I wan Dey where money Dey Me no come here to play Say me no look uche face Run my life like relay Moving fast with geng I'm Never gonna bother them I'm Never gonna bother them Cause I'm out in a Benz I could make you ur girl Bend 5k in my amiri For so many reason Man Dey find the cheese When we out we make it lit Kpo your friends I pay the bills yeah For so many reason Man Dey find the cheese When we outside we make it lit Kpo your friends I pay the bills yeah
Writer(s): Dj Skipit Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out