Credits
PERFORMING ARTISTS
yagaa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ehirim Success
Songwriter
Lyrics
Gbim
Gbim
Gbim
The soul of man is wicked
Man Dem talk say man I'm Ruthless
Mount steady on defense
I don learn my lessons no pretense
Dey can't fuckup the mindset
Wey I don get from existence
No be benzo but na bounto Dey my mind o
Na why I bomb bomb ka osuma
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I'm all about the bundle money
Onweru kaodi n'ibia party with no money
Mere m ihe imere obasanjo ka m di Ocho ka Cele
Money juru na my booth nwoke m
Money call i dey pick am
If you dey owe me make you pay am
For my kala if i cock i go shoot am
Who be that?
Wey say man dey copy cat
Dey no wan Dey give me chance
Wey dey talk say man Dey use Jazz
But I tell dem say na Blessing blessings
Wey make me Dey run like Usian Bolt
So I put am put am put am for their mouth
Like Mike Tyson
Never Belong where you don't Belong
Na the Words from my Mother
How many men fall out when u echo?
I be black man for a reason
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I'm all about the bundle Money
Onwero ka odi n'iga club with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I'm all about the bundle Money
Onweru ka odi m'ibia party with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
Money juru na my bootu nwoke
Money call i dey pick am
If you dey owe me make you pay am
For my kala if i cock i go shoot am
Who be that?
Wey say man dey copy cat
Dey no wan Dey give me chance
Wey dey talk say man Dey use Jazz
But I tell dem say na Blessing Blessing
Wey make me Dey run like Usian Bolt
So I put am put am put am for their mouth like Mike Tyson
Gbim
Money juru na my bootu nwoke
Money call i dey pick am
If you dey owe me make you pay am
For my kala if i cock i go shoot am
I'm all about the bundle Money
Onweru ka odi n'ibia party with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
Writer(s): Ehirim Success
Lyrics powered by www.musixmatch.com