Lyrics

Toh, ji mana, ku tsaya guys I too like woman I too like woman I too like woman I too like woman Weekend, na there I go chow Na there I go chop (brr) Pressing bobby na work wey I like my guy, eh Pressing lappy na work wey they ban for Naija But pressing bobby, she cannot do without my touch Parking baka go sup when I fall in love, when I fall in- Plenty money don come for the weekend For the weekend, for the weekend, huh, whoa-whoa Na where I dey work, na there I go chop Say, na there I go chow (Spiff) for the weekend, huh, whoa-whoa Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) B.O.C Me I must tanana to the end Link up and vibe with truest friends At the top but 'til ascend Our styles their newest trend Ko ina maiko kamar albashi ya shigo Shooting shots like harsashi ya iso Wanda ya ce ba za a yi ba yau, tadi ya jiyo Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo Inna son gata, inna son mata, eh Ina son waka da arziki kuma ina son shata Pressing bobby na work wey I like my guy, eh Pressing lappy na work wey they ban for Naija But pressing bobby, she cannot do without my touch, eh Parking baka go sup when I fall in love, when I fall in- Plenty money don come for the weekend For the weekend, for the weekend, huh, whoa-whoa Na where I dey work, na there I go chop Say, na there I go chow for the weekend, huh, whoa-whoa (Odumodublvck) Omo na Daadhn and JB cause the wahala The vibe dey choke dem pass Erling Haaland Youngsters kicking it with olders, I don dey score from far, Batistuta Gimme permutation, I wan choke Plus the rhythm and the vibration, dem gatts, oh Gimme permutation, I wan choke Plus the rhythm and the vibration, dem gatts, oh Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) B.O.C Inna son gata kuma inna son mata Inna son waka da arziki kuma inna son shata
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out