Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
Shallipopi
Shallipopi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Shallipopi
Shallipopi
Songwriter
Agada Prince Oyada
Agada Prince Oyada
Songwriter
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rema
Rema
Additional Producer
Producer X
Producer X
Producer
George Momoh
George Momoh
Mastering Engineer

Lyrics

They call me Shallipopi Pluto presido Sek, sek, sek Sek, sek, sek Sek, sek, sek (Another banger!) Touchdown Benin boys, gẹn-gẹn-gẹn Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm) Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy) Santa Monica touchdown, shekens (clear road) They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ (ehn) Na we dey bully, na we dey pepper (say) If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get (oh, ay) E get why dem dey call us Benin boys (confirm) We no dey make too much noise (clear road) Na we dey pull up with convoy (ehn) You know the billings' wey we dey chest (okay) Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn) Have you for dinner, unto the next (confirm) See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh (See, see, see money oh, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek) See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek) (No go dey-) Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal oh, give medal oh Na my Benin brothers I go call before I call ọlọ́pàá oh, if anything kpa oh (wait) Remy boy, you can paste me your location (confirm) What is your next destination? (Say) Should I give you my direction? (Sek, sek, sek) Touch Benin boy, you don touch the full nation (ay, sek) Touchdown Benin boys (Ki-), gẹn-gẹn-gẹn (ehn) Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm) Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way) Santa Monica touchdown, shekens (no go dey-) They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ Na we dey bully, na we dey pepper If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get E get why dem dey call us Benin boys (confirm) We no dey make too much noise (ehn) Na we dey pull up with convoy (okay) You know the billings wey we dey chest (say) Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn) Have you for dinner, unto the next (no go dey-) Oya, spẹkẹlẹ, spẹkẹlẹ, dun-gbaga-dun Benin boys no dey rest, oya, ji, ma sun (ay) Say we see opportunity, we no fit zuzu (ehn) Small thing come out, use am buy 4Matic Small circle, big money, dirty money Chubby body wanna gum me, ah (confirm) New Benz oh, incoming (ehn) Sexy body, tell me what time that you coming (ehn, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o) See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o) See money, see am, see, see, see money, oh (See, see, see money oh, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o) See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) (see, see money o) See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek) (No go dey-) (Yo, X) Ki-
Writer(s): Divine Ikubor, Promise Adedayo Phd Aroninuola, Prince Agada, Uzama Crown Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out