Listen to Don't Worry About My Mouth O (African Message) by Fela Kuti

Don't Worry About My Mouth O (African Message)

Fela Kuti

World

520 Shazams

Lyrics

Don't worry about my nyash ooh I dey use water to clean my nyash when I shit finish Yes, I dey use water because anytime way I use Toilet paper, my nyash still dey smell, ahhhhh My fore Father's teach me for Africa the correct way Hmmmmmmmm Don't worry about my dressing oh We dey wear different different dress for Africa before Bible show Yes! We dey wear am Africa before Bible show I dey talk to you gaan I know about history History No be the history wey we dey read for all this yeye school oh Wey you dey read now I dey talk of history wey we never see before Wey we for read for our school now Wey me I don read Ahh we don wear this thing oh Look guba, look shokosho Una say na shirt and trouser na fashion chang am Hmmmmm... Don't worry about my mouth oh I dey use chewing stick every morning Because dirty mouth, cannot talk clean thing Now, for all the things wey I don dey talk, check out Go and read a book The black man of the Nile By ben y Jochannan And many other books too, find out Ahhhhhh-ahhhhh-ahh-ahh-hhahhhh...
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out