Listen to Next Track (feat. Oga Network) by Erigga

Next Track (feat. Oga Network)

Erigga

Hip-Hop/Rap

Lyrics

Area It's Paperboi Eri baba, voltage when dey cry Comot your leg from high tension Tolo-tolo too go do yanga oh But the yanga na follow come Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh) They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international Erigga carry trouble come oh (Erigga international) Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international) Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international) Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international) Skin to skin too sweet na him make nigga raw Big wet buluku and ready for war Egg when follow stone go dey dance zanku Kurgbese, ose, na him sef he do Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike See him grave for there See presenters wey love me, na he wan judge me Pretenders, pastor wife when love blue film The same mouth wey you use, they glorify Tunechi Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy Wetin I wan talk when Snoop never talk before From 09 to 2019, Erigga no fall Even Trace still dey carry the craze man go tour And people still dey make millions, you sleep on it hor They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international Erigga carry trouble come oh (Erigga international) Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international) Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international) Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international) Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page My followers for dey cry, you don see me for stage? Warri stadium shut down, Asaba shut down Area to the fucking world, everywhere shut down But as they still no want let me rest, dey judge me round town No be contract tie you down, na you tie contract down Who sign you? I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh Bros, you be clown Do you know who I am? My guy sit down jare Before you know, traffic don long reach Akande Na small shit dey stain nickah, so watch your ass Before instablog carry your song, we dey brush your ass Wetin I wan talk when Snoop never talk before From 09 to 2019, Erigga no fall Even Trace dey carry the craze man go tour And people still dey make millions, you sleep on it hor They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international They say Erigga this, Erigga that oh They say Erigga too dey talk raw But them no dey fit to next him track oh Erigga international Erigga carry trouble come oh (Erigga international) Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international) Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international) Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out