Lyrics

Higher places Olufelaa in the building O yeah O yeah O yeah yeah O yeah Anything I dey do, I dey do my way Pray to Jah make e bless my way If you con try to go block my way Ori iyami ma mu e, mikin sho'mo ale I do many things just to go high way I don hustle I suppose dey high way If you con try to go block my way Ori Iyami ma mu e, mikin sho'mo ale E better make you dey your dey (on God) Me sef I dey my dey (on God) Aye n'ika ole she'mi n'ika But padi oje rora shey(on God) For the day things go come my way(on God) Wa j'eka wa fe shalaye (on God) When you see me dey go Malay (on God) All the money wey I throway O wey my way ai Everday man ah grind, man ah hustle (hustle) Make my tomorrow bubble Some ah tell me I dey do pass my muscle But mofe ra moto to ju muscle lol A boy ti o m'ola t'owo ko Hustle na the protocol The little way I get I still dey borrow some Cos na by grace no be follow come Shey you think say e easy ni Shey mo jo Mr Eazi ni But I no wan make you pity me Toba tun d'ola wa fe ri si mi You go wan reason me How you go help me to tuni fe jekin nisimi Alaye dey your dey Me sef go dey my dey But I no say na one day Good things go come my way I go get the paper Anything I dey do, I dey do my way Pray to Jah make e bless my way If you con try to go block my way Ori iyami ma mu e, mikin sho'mo ale I do many things just to go high way I don hustle I suppose dey high way If you con try to go block my way Ori Iyami ma mu e, mikin sho'mo ale E better make you dey your dey (on God) Me sef I dey my dey (on God) Aye n'ika ole she'mi n'ika But padi oje rora shey(on God) For the day things go come my way(on God) Wa j'eka wa fe shalaye (on God) When you see me dey go Malay (on God) All the money wey I throway O wey my way ai Boseje Boseje oro po n'uwe kobo Plenty skeleton wey dey for my cupboard Spend plenty naira, mi oni gba kobo Ma tun shey bobo, jo shakiti bobo The hustle mu mi gan, the hustle e hard You con dey ask me why I no dey flow bad Security to jeun yo, oun lo loose guard I no need see puna before I go hard Anything I dey do, I dey do my way Pray to Jah make e bless my way If you con try to go block my way Ori iyami ma mu e, mikin sho'mo ale I do many things just to go high way I don hustle I suppose dey high way If you con try to go block my way Ori Iyami ma mu e, mikin sho'mo ale E better make you dey your dey (on God) Me sef I dey my dey (on God) Aye n'ika ole she'mi n'ika But padi oje rora shey(on God) For the day things go come my way(on God) Wa j'eka wa fe shalaye (on God) When you see me dey go Malay (on God) All the money wey I throway O wey my way ai
Writer(s): Olufela Shokunbi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out