Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olufela Shokunbi
Olufela Shokunbi
Songwriter

Lyrics

When I started in the game, you no like me Now you see me winning you wan ride me When I kill every beat, I kill it softly You see me moving, no try to stop me Say stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting If you see me o, stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun As I dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun As I dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun See no go dull me o Emi ma hang up, so ogbeni malo call me o Abeg no disturb cos me I dey ball ni o Emi dey ti high bai, won de fe kin fall ni Cos I be bad guy wey dey rap With that wrapped something Steady making Jams, Zero Dettol something Ogbeni from nothing don dey turn something Never settling for less, always on a sum thing Plus, on a sum thing Me say stop that shit Where una think say we no go reach We don pass it Na me dem be dey underrate But God don dey elevate the boy fire burn Say We making hit, say we causing commotion Say stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting If you see me o, stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun As i dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun As i dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun Emi man Jegbaladun ke Emi mo parol Aduke, motun parol Iya Aduke See the boy so young but on gba l'orimi ke Same people toni mo fresh Loma pemi lolorun ke (Won pe mi lolorun ke) Now I'm making waves They talk say na tsunami Why, they want to retire me Wanna play me like Konami But I get my own army New new fans, say the cold no fit tire me Say stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting If you see me o, stop that shit When I'm talking o, talk nothing You dey find me o, stop fronting Say na me wey you all wanting Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun As i dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun As i dey, I dey Jegbaladun With my guys, I dey Jegbaladun I swear to God, I dey Jegbaladun I dey Jegbaladun See no go dull me o Emi ma hang up so ogbeni malo call me o
Writer(s): Olufela Shokunbi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out