Music Video

Burna Boy said black Americans have no culture #burnaboy
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olufela Shokunbi
Olufela Shokunbi
Songwriter

Lyrics

You want the sauce but you don't wanna grind You should see the truth even if you blind Real people really hard to find I hope you don't mind, just tryna open your mind It's normal to feel cold without your hotline But then rethink, how many friends you really got offline yeah When in need, most of them ah offline Real life is offline So if i say maintain, maintain your lane Maintain maintain, make even lois dey her lane Na because of all the pain Pain wey man no fit explain wey fit make man go insane Make a nigga start to say maintain Again me ah say maintain Do not try to fuck with my brain To bad energy i say maintain Many things for my head wey don dey give me migraine Maintain When you gone na to jolly for your remembrance Zero love on the streets, all na romance Gas dey watch out for yourself do your surveillance Me say maintain, make you do your own maintenance Una maintain cos na serious matter When even you no understand your matter Your heart don shatter, everything scatter When you have no choice but to share your matter Some ah understand say this life no be paradise E no matter the matter size, them ah help you organize Some dey wey go analyze, some act like them paralyze Some ah escalate the whole matter, them help you vulcanize So if i say maintain, maintain your lane Maintain maintain, make even Lois dey her lane Na because of all the pain, tryna break outta the chains Make everything no dey in vain Don dey make man go insane maintain Again me ah say maintain (Maintain) You don't want to fuck with my brain (Oh no no no) To bad energy i say maintain Many things for me head wey don dey give me migraine, maintain
Writer(s): Olufela Shokunbi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out