Listen to Run Am For Us (feat. O Bad) by Corizo

Run Am For Us (feat. O Bad)

Corizo

Hip-Hop/Rap

120,326 Shazams

Lyrics

Hmm-mm Yeah-yeah-yeah O Bad on the mic (Bob mix) Sleepless night upon sleepless night o Am I a vampire? Na Your grace I take dey live so No be man power No be man power Many locations dey But na your juju sure pass Forget the body spray Baba, na You sure pass Run am for us, oh Run am for us Oluwa, run am for us O Bad, you too bad, listen (run am) Corizo is on another one with koko Without me telling you You supposed don know the koko (I dey tell you) Single and searching, na money na hin me I wan toast Steady grinding, be like this hustle na tomatoes ('toes) Brokeness is the highest kind of fever (yes) Gonna get you confused like "That single" by Danni silver Life is a bitch, without money you no fit fuck am On God, on God, you no dey tire to dey talk am? (heh God!) Go street boys, so let's secure the bag (bag) Delay fit day, you know say hustle sef dey hard (hard) And if e sure for you, ogbẹni, no dey brag Some people fail the exam, but steady dem be they jack (dem read o) What is my name? Corizo is my name (yes) I came up from the ghetto just to get the fame (they dunno) I just snitch, now you know my aim And if you try stop am, chale, na you la dem go shame 'Cause sleepless upon sleepless night o Am I a vampire? Na Your grace I take dey where I dey so No be man power Many locations' dey, but na Your juju bad pass (bad oh) Forget the body spray o, Baba, na You sure pass Oluwa, run am for us Run am for us (run am for us) Oluwa, run am for us (run am for us) We no get today funds Baba, na you dey for us Na beg we dey so, oh Make You run am for us E don tey we dey pray Na your answers we dey wait Baba, run am for us oh Run am for us, run am for us (for us) Yea-e-yeah Run am for us, oh-- Oluwa, run am for us oh Run am for us, oh Run am for us oh, run am for us Run am for us Hey Keep your love, money is what I should be counting Truth be told, love die with Moses for mountain They come real and clean, fake promises later Don't ever text me if you aren't talking 'bout the paper (wo) No give dem versa They go put you for death roll Bloodline, bloodline Everything end when you detro Money stop nonsense and it brings fake friends too You like no jot down, me am heading for the verse two When everything dey na dem go regard you Do you remove casket for he birthday? Detro you go loose-guard you Na broke serious girlfriend Another guy dey worry her Who no get money, konji no supposed dey worry am Corizo again Every beat you dey masaca (yes!) Nigga quit rap, you can't remove oil from the akara (no) Love and friends, that shit should be banded These bitches can wait For now, you should be money minded ('ded) Niggas forming loyalty like wolf, they want me in their pack But loyalty is when you have my back behind my back Stay focus, so who wan shock you make you for shock am Life is a bitch, burst everywhere so you fit fuck am (damn) Watch your back well, who dey with knife fit be your best friend The realest person in your team should be your girlfriend These girls sha join the people way dey injure us This street e be like wild animal It's very dangerous Get rich or die trying, that is the deal Mind who you trust, nigga, screenshotting is real, yeah The glory they see, they don't feel the pain we feel So, if your boyfriend dey give Aunty, use your head dey bill This is papa giving you wisdom This is not music
Writer(s): Courage Osula Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out