Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Mimole Fabian Oshionebo Odion
Songwriter
Lyrics
Them say cut your coat to your size o
That one no mean say make I come here dey carry over size o
As you see me so I no come here to settle for the less o
Na Me know how e dey do me for body
I don tire for the stress o
Them say bata you wear know him size o
That one no mean say make person come dey down grade himself
My brother time don dey go na one life we get no reset o
Omo I only wan blow baba mishe the oil for my head o
Paper yeah
Baba that oil wey you pour for David head
Make them pour am for my head cause everywhere red
Men the tear Benz ask them how dey take do am
They go say na you and I know say no be you do am
I know wetin them dey do u no go fit choke hand
I believe my talent na for you to bless my plan
Money get oil make them use am grease my palm
So I fit whine up for AC the blast this jam
Lyrics powered by www.musixmatch.com