Lyrics

E get many many things wey don Sup for my life oo, for my life oo I no get shi shi dey say price dey To pay for my life oo Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo Na lie if dey call you my blood All man for himself for this life oo Ayele ayele ayele for my life oo I see shege I see shege I see shege For my life oo I no see anybody but mama dey pay Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo Ah see face me I face you is where I'm from Six different families under one roof For the twelve rooms we get two bedrooms One for the landlord na the second one tenant dey use For school shame no dey catch me again If dey pursue me from school E no, e new thing again If to say my mama get she go be the first to pay But money no dey no motivation And things wey I see fit make me relent If I go back mumy eye go red Na studio I go why you come dey vex The para dem dey give me for church Fapana pastor why you dey sing all this song Oya cast the first stone if you never sin before You no go law school oga why you dey judge? Yeah say I hustle, hustle hustle for a very long time Dem tell me say make I wait for my time Even devil gon no fit stop my shine Oya see my life today person wey dem Downgrade before dey don dey give accolade N me know wetin my umbrella see for rainy days Oya welcome to my sunny day Problem bad girl wey dey hustle all day Under my dictionary nothing like holiday Ah but right now we dey bless God We dey bless God hustle don dey pay My mama born better pikin All the girls dey won chop a large chicken They cannot stop this energy Zlatan and success boxing again E get many many things wey don Sup for my life oo, for my life oo I no get shi shi dey say price dey To pay for my life oo Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo Na lie if dey call you my blood All man for himself for this life oo Ayele ayele ayele for my life oo I see shege I see shege I see shege For my life oo I no see anybody but mama dey pay Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out