Lyrics

Beat Lord Hee Helele Oya Onome dey do hookup oh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go suffer Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Onome dey do hookup ooh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go manya Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Yea, why you living a lie Follow you no dey reply 10k for a night She do it to survive The hating I been dey reason your safety Obodo nwelu ka odizi I nu n'ana igbuzi kwa isi Ah, her mama no know But she dey do am low low Tell am say na grace oh Wey she take buy motor Her brother no know Say she dey do ruku ruku Tell am say na grace oh Onome jizi goo motor Ayayayaya Onome dey do hookup oh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go suffer Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Onome dey do hookup ooh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go manya Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Everybody want to be oga Fast fast money All of una wan dey touch Nobody come get time To be patience Patience n'emezi hookup Money give am tight Government no work Graduate no job E no dey see chop She don dey runs Government no work Graduate no job E no dey see chop She don dey runs Eeh ya If I lie make you tell me If I lie make you tell me Onome dey do hookup ooh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go suffer Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Onome dey do hookup ooh She come tell me say Omo na because of condition Without hookup some girls go manya Whether na for road or for Lekki Garden She must hammer Xtraordinaire
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out