Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Abdul Hassan
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Hassan D YP
Producer
Lyrics
(Ma!)
(Ma-mad o!)
This your feelings no be fake o
Tell me why you want to dey fool me
If na play make I pass o
Girl no need to delay me
I know I don dey fall for you
I turn big daddy for you oh-oh
My lantern no dey quench e no go die
On a low me I don dey wait for you
A dole na nanata
Banda kamar ki cikin mata
Komai gare ki na inganta
Don nake ganin ki in na manta
Ki so ni ki fuskanta
Bakin cikin duka zan manta
Da ra'ayi na cikin rai naki
To karda ki boye yanmata
Corny
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me
No go do me corny o
For your sake I go chop belle full
You gimme attitude wey dey make me confuse
See na true
Girl I can't no more hide for you to, ye-yeah ahh
Wallai
I no dey lie
Me dey jealous other boys wey dey call your line
That your cellular for night
Make you pack dem aside
Say na me be the jiggy wey you want for your life
A dole na nanata
Banda kamar ki cikin mata
Komai gare ki na inganta
Don nake ganin ki in na manta
Ki so ni ki fuskanta
Bakin cikin duka zan manta
Da ra'ayi na cikin rai naki
To karda ki boye yanmata
Corny
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me
Wallai
I no dey lie
Me dey jealous other boys wey dey call your line
That your cellular for night
Make you pack dem aside
Say na me be the jiggy wey you want for your life
Corny
(It's Hassan the youngest producer)
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me
Lyrics powered by www.musixmatch.com