Lyrics

(Ma!) (Ma-mad o!) This your feelings no be fake o Tell me why you want to dey fool me If na play make I pass o Girl no need to delay me I know I don dey fall for you I turn big daddy for you oh-oh My lantern no dey quench e no go die On a low me I don dey wait for you A dole na nanata Banda kamar ki cikin mata Komai gare ki na inganta Don nake ganin ki in na manta Ki so ni ki fuskanta Bakin cikin duka zan manta Da ra'ayi na cikin rai naki To karda ki boye yanmata Corny Corny Corny For me Corny Corny Corny For me No go do me corny o For your sake I go chop belle full You gimme attitude wey dey make me confuse See na true Girl I can't no more hide for you to, ye-yeah ahh Wallai I no dey lie Me dey jealous other boys wey dey call your line That your cellular for night Make you pack dem aside Say na me be the jiggy wey you want for your life A dole na nanata Banda kamar ki cikin mata Komai gare ki na inganta Don nake ganin ki in na manta Ki so ni ki fuskanta Bakin cikin duka zan manta Da ra'ayi na cikin rai naki To karda ki boye yanmata Corny Corny Corny For me Corny Corny Corny For me Wallai I no dey lie Me dey jealous other boys wey dey call your line That your cellular for night Make you pack dem aside Say na me be the jiggy wey you want for your life Corny (It's Hassan the youngest producer) Corny Corny For me Corny Corny Corny For me
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out