Lyrics

Finally, I don take the weed wey everybody dey talk sef I no too high, I no misbehave and I no even cough sef But I get one question for the guy wey discover milk first I just wan know wetin the bad guy go find for the cow breast When we take orange, shey we dey lick, drink or suck? If David stone no hit goliath, wetin for sup? Do normal dogs see police dogs also as cops? Since I take the drag, the wisdom just dey come at once Doughnut sweet but puff puff pass Puff puff pass I commot before the class, Omo I commot first class Breath out punchline, breath in grass My nigg*s see bars Don blow small but I no too cast, I be half-cast(e) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) oya oya Puff puff pass, I don manya go, she don mezebu so We don dey solve maths And we don dey get the right answer to that problem without BODMAS We don dey sweat and Body don dey shake like people wey survive bomb blast Congrats The matter finally don cast Adam and Eve had two sons, How we come take multiply They say we only live once, What if that was a lie I sw*ar I been here before cos I've seen this thing, aswear2gad Na for my first life wey the thing don happen But you go talk say na Déjà vu Think about it Person wey blind, when he dey dream, shey he dey see am? Shey policeman sef dey call police if person hit am? Somebody told me, everything in life dey take time But then I stopped to ask why time no dey take time to pass? (why) Puff puff pass Puff puff pass I commot before the class Omo I commot first class Breath out wisdom, breath in grass Omo see bars I don go small but I no too cast I be half-caste I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I no dey feel my face o (I no dey feel my face) I can't feel my face (I can't feel my face) I I I don finally take a drag And I dey alright (I dey alright) In a quiet place with my dawgs wey no fit bite Since I take the drag, many questions dey my crooze Wait if fufu na human being, which perfume he go use. Hahahahahahah
Writer(s): Folarin Falana Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out