Listen to No One (feat. Seyi Vibez) by Pinzu

No One (feat. Seyi Vibez)

Pinzu

Afro-Beat

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pinzu
Pinzu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Pinzu
Pinzu
Composer

Lyrics

Para-re-re, oh-ayy-ah Ayy-oh, ah-ayy-ayy Oluwaloseyi oh-oh Ab' d'ede oh Phynest loshey beat (oh my God) Pinzu dey here so See If I fall, I know I have to carry on Trust no one, eyan sha lon she'niyan Shey your eyes don see You haven't seen it all Many, many things yaapa wey you never see yaro If dem say dem dey for you Try make you reason, make you no go lose E file fun, 'loSeyi don dey boost No go judge me 'cause you no dey my shoes oh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh Huhn, we started gettin' the money big time Big money, big bag with a new rhyme We started chillin' in all of uptown Now, I'm on the big chest like Runtown Bag boy, big money with a new ride Now, I'm on the beat with Seyi Vibez Speakin' all my mind in the spirit though Bad boy, you know I'm chillin' like a scandal I thank God for the life I live oh You know say the boy come from ghetto Sh'omo nkan t'oju ti ri ni? This life, omo na grace oh Ahn, ko easy worldwide Ahn, everybody ma lo mo'yen But nkan ti komo tomorrow t'oloyun ma bi Kosi eni t'omo yen If I fall, I know I have to carry on Trust no one, eyan sha lon she'niyan Shey your eyes don see You haven't seen it all Many, many things yaapa wey you never see yaro If dem say dem dey for you Try make you reason, make you no go lose E file fun, 'loSeyi don dey boost No go judge me 'cause you no dey my shoes oh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh Ahn, ko easy worldwide Ahn, everybody ma lo mo'yen But nkan ti komo t'oloyun ma bi Ahn, kosi eni t'omo yen It's how we started when the rap so swatch ball When they see me in the street, they say "reform" But they never know say irawo is on So, I gat to cash to bag, that will albem' If I fall, I know I have to carry on Trust no one, eyan sha lon she'niyan Shey your eyes don see You haven't seen it all Many, many things yaapa wey you never see yaro If dem say dem dey for you Try make you reason, make you no go lose E file fun, 'loSeyi don dey boost No go judge me 'cause you no dey my shoes oh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh Ma pami, ma pami oh Say my music carry them pass Paami oh Baba ayy, dimu mu oh K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh If I fall, I know I have to carry on Trust no one, eyan sha lon she'niyan Shey your eyes don see You haven't seen it all Many, many things yaapa wey you never see yaro Pinzu dey here so
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out