Credits
COMPOSITION & LYRICS
Favour Eyakware
Songwriter
Lyrics
Uhlele
Who get the final say
Oluwa Noni o
Oh no no yai yai
94 na when dem born me
Look mi face I get no burden
Have been working all my life
Mama told me you are the prize
I got robbed in broad daylight
I realize dem don dey spy
He punch my eye
Look mi face
Don dey red
Anti case
I leave the case cos God don kpai dem
Dem feel say dem don turn python
Cun dey para for who no send dem
Dem no gree drop my matter
Dem be raise eyebrow for me
Dem say see
The boy dirty
Egba mi o
Oh lord ye e ye ye e ye e
Filomena
Aunty bisi o
God don do am for me
Look at sanmi o my paddi o
Filomena
Aunty bisi o
God don do am for me
Look at sanmi o my paddi o
Get evidence
Confidence, no offence
God do am
No be say we don dey brag
No dey vex
Na God be the formula
Get evidence
Confidence, no offence
God do am
No be say we don dey brag
No dey vex
Na God be the formula
Dem tell me it's all over (Jehovah)
But you butter my bread go far, he go far
My cup don run over (over)
I no fit contain o wo wu wo
Who born the poor boy
Who born the poor boy
Wey dey winning go (Oluwa noni)
Who born the poor boy
Who born the poor boy
Wey dey winning soul (Oluwa noni)
Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (uhlele)
Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (oh nuh)
Filomena
Aunty bisi o
God don do am for me
Look at sanmi o my paddi o
Filomena
Aunty bisi o
God don do am for me
Look at sanmi o my paddi o
Who born the poor boy
Who born the poor boy
Wey dey winning go (Oluwa noni)
Who born the poor boy
Who born the poor boy
Wey dey winning soul (Oluwa noni)
Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (uhlele)
Pele Pepe le Pepe le Pepe le pele pe la (oh nuh)
Who get the final say, final say (oluwa Noni o)
Final say, final say (Oluwa Noni o)
Writer(s): Favour Eyakware
Lyrics powered by www.musixmatch.com