Listen to Lit (feat. PsychoYP) by Erigga

Lit (feat. PsychoYP)

Erigga

Hip-Hop/Rap

6,518 Shazams

Lyrics

Abeg Lost boy give us wisdom Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle All my guys are lit (yeah, yeah) All my guys are lit (yeah, yeah, yeah) All my guys are lit (yeah, yeah) See drip, see drip, see drip (yeah, yeah, yeah) Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle Biggie belle Biggie belle walker Biggie belle All my guys are lit All my guys are lit All my guys are lit See drip, see drip, see drip All my guys are lit All my guys are lit All my guys are lit See drip, see drip, see drip My money no be audio na physical Area dey fear wetin Erigga shook hand put I dey outside, where you dey, hope you fit see car I want spoil you like soup when them shook hand put Baby girl lifestyle expensive hotel Designers if no be Dior then na YSL Na money dey make love sweet leave Zee World people Make we go Maldives you go love their Mojito Besides all my guys elite You and your friends dem lit Me and my cash elite We lit, see drip Food when sweet na who sabi cook cook am The kind joy you dey gimme pass who take Molly Real life no be Steven Spielberg shoot am African woman you dey high me like who take kpolly River calm no mean say crocodile no dey It's like I don fall for you 'cause na ground I dy My heart dey jump for my chest when ever we hold hand How about we go to Paris I get Euros and Pounds All my guys are lit All my guys are lit All my guys are lit See drip, see drip, see drip Look at this ice on a nigga neck Look how the Cartier make a shawty wet I gave her double D's now that bitch a threat I pull up with the steeze Now she gon' invest in me Yo, now she wants the best of me Said I only cook food that's the recipe Yeah, is she tryna flex with me? Tell a shanty come through ask for big YP Know this shit is incredible I'm like, 2010 prime Mr. Incredible I'm like, on a headline looking incredible I'm at the airport with smoke I'ma get through You know how a nigga move All my guys are lit All my guys are lit All my guys are lit See drip, see drip, see drip
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out