Music Video

Instead (feat. Bhadboi OML)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Lyta
Lyta
Composer
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Composer

Lyrics

Whoa-whoa, yeah This is OML Say dem call me Lyta na-na Ayy (Say "she wanna gum body") Ayy-ayy, yeah Ayy-ayy, ayy Let your body bounce on me Girl, you just dey confuse me, I swear, oh-ohh Odoyewu, come for me (Odoyewu, come for me) Your body bad, your body bad You put a spell on me, oh whoa-whoa (put a spell on me) See, I dey feel highra with your figure eight (Be like you don't know me small) (Omotena, what's up?) So, Omotena, what's uppin'? yeah-yea' Instead, baby come closer Na their business and busybody (malo gbo nkan t'on soh, malo gbo nkan t'on soh) Instead, baby come closer, yeah Na their business and busybody oh Yeah-yeah, yeah L'ale Satiday wey I go party Say "she wanna rock", she wanna gum body Say "she no wan go", say "na normal thing" Say "make I give her 'til 4:30", yeah So, I dey feel highra with your figure eight Omotena, what's up? Oh my mama, sit down See, I dey feel highra with your figure eight (Omotena, what's uppin'?) So, Omotena, what's uppin'? Instead, baby come closer (Instead, make we come closer) Na their business and busybody (malo gbo nkan t'on soh, malo gbo nkan t'on soh) Instead, baby come closer, yeah (Instead, baby come closer) Na their business and busybody oh (malo gbo nkan t'on soh) Yeah-yeah, yeah Instead, baby come closer Na their business and busybody Malo gbo nkan t'on soh (malo gbo nkan t'on soh) (L'ale Satiday wey I go party) (Say "she wanna rock", she wanna gum body) (Say "she no wan go", say "na normal thing") (Say "make I give her 'til 4:30, yeah)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out