Lyrics

Ayo yo oyo yo Ayo yo ayo yo Suffer suffer no be for me o Na why I hustle for the money o Moma Lola ta se ko nio Kolorun sha Ma sho mio E don tey e don tey ni This hustle go pay me Make I pull up in Ferrari Make dem fit to know Wetin I carry Moma shaye mi lo owe Moma shaye mi lo owe eee Moma shaye mi lo Shaye mi lo Kin Ma jaye mi lo owe Moma shaye mi lo owe Moma shaye mi lo owe eee Moma shaye mi lo Shaye mi lo Kin Ma jaye mi lo owe Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo Back in the days in Port Harcourt When I freestyle for the bank hall Naim I don call on my father Say me I must follow the ladder Make I see money chop and trowey o Make give to the poor on the way o Na only money wey be my true love o Ko bale da mo se sun church o Loke loke lama ma o Plenty money for my parlor Ibi toba ga lamama lo Ibi lawa aale salo Moma shaye mi lo owe Moma shaye mi lo owe eee Moma shaye mi lo Shaye mi lo Kin Ma jaye mi lo owe Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo Ayo yo ayo yo Ayo yo ooo ayo yo
Writer(s): Henry Oluwaseyi Adams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out