Lyrics

Tell me Precious Omo yen oriro Mowa sebi eni toti jefo Efo riro You say you want all my attention Indirectly you wanting my pension Shofe pamini Precious Abi you wan give me hypertension You gotta slow down o baby Which one be make I buy you Maybach Oko won lode otunle mi If I leave you, you know say na payback I been giving you all I got all you needing But you still judge (George) me like Finidi You say you no fit chop if you no see me But ogbe sibi koto rimi Abi shemo kere ninu aye And I sabi say you like to jaye Precious Ashabi, 120 milli to shaye Oya pami, Eyan ilebaye She no love despite my effort, Omo yen oriro Mowa sebi eni toti jefo, efo riro Moya jara mi kin to mess up, I don see road She been tell me last card me I check up, I don win o Oya tell me Precious, sofe pamini Precious Tell me Precious sofe pamini Precious Precious, until I enter depression Tell me Precious sofe pamini Precious Sofe pamini Precious 247 I dey call (over) Why my shawty no return (over) The offline messages dey burn me Over, I'm over over everything Because 247 I dey call you (over) Your offline messages dey ball (over) My high blood pressure don dey wyne me Over, I'm over over everything I no be Jesus Christ but I don sacrifice Everyday your silly excuses dey bust my mind Me I no send your father, hola When you dey wahala I'm over over everything Who's that nigga at the door? Why my baby con dey dull Your offline messages dey burn I'm over over everything She no love despite my effort, Omo yen oriro Mowa sebi eni toti jefo, efo riro Moya jara mi kin to mess up, I don see road She been tell me last card me I check up, I don win o Oya tell me Precious sofe pamini Precious Tell me Precious sofe pamini Precious Precious, until I enter depression Tell me Precious My effort e, kori riro Efo ooo, efo riro ni I don mess up I don mess up Na me check o, na me check o Precious eeee
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out