Lyrics

Carry your bag and go Carry your bag and go o Carry your bag and go I say pack and go o You're not in position to be talking sacrifices Cus every time we're together You're checking what the time is Work choke for my neck But yet I decline things But you go still complain Tell me what my crime is Good girl turn bad, you don turn into a fight You dey rain fire when you no be Elijah Our future together is not looking brighter Na me make mistake but I go fit rewrite am Tell me, Wetin I go fit do again Cus me I don tire to dey see shege My pami fun iyami, jekin ferege You turn to Maradona, every day lon fimi gege Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life I say Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life I say Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life If you're pure person, see your internal must glow No road is too block, okada must go If you plant your, the Gbana must grow Pack your load in a Ghana Must Go Cus she too dey talk, she just dey curse curse us Small stew wey she make, she just dey pour pour sauce What's your favorite animal, she say na Horse Horse Horse Netflix wey we dey watch she just dey pause pause pause Ina tambayè abu Sai ta cè mènene? In ta gan ni da gayu na Sa ta rungume ni Bata yin a Chikin gida Sai à waje ne Wai kawayenta sun gaya mata ta guje ni Brother na this relationship everybody been dey scrutinize For this life you need Panshak to be Ice And na Gongo aso you go need to be nice Fresh out I dey ball like Declan Rice Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life I say Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life I say Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life I say Carry your bag and go I say pack and go I no see your need o for inside my life
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out